Dialogue about a Transaction
Stop.
How much, how much for one?
200.
200?
You no go give me for free? You no see wetin I carry?
Wetin you carry?
Eh?
Wetin you carry?
Give me for free now. - No.
You no like this thing when you dey see? - No.
Those wetin I dey find now, na money I dey find.
I go give you. - Ah.
How I go take give you? You go use cutlass cut am?
I fit give you my number.
No, no be number. If you go use cutlass cut am give me, make I carry go house.
Brotherhood no dey proud of you.
Ah.
Eh?
No, see people wey like am, na office.
Take one now.
Talk now. - No, I no dey, o.
Make I take am, make I give you my number, we go date together, enjoy ourselves. - Ah.
Call that guy for me.
Okay.
Yes, call am.
Say...
Thank you.
Call am for me.
End of transcript · 156 words