Seller No Gree Give Free Item as Customer Offer Phone Number
1 min
1 min
Stop. How much, how much for one? 200. 200?
You no go give me for free? You no see wetin I carry?
Wetin you carry? Eh? Wetin you carry? Give me for free now. - No.
You no like this thing when you dey see? - No.
Those wetin I dey find now, na money I dey find.
I go give you. - Ah. How I go take give you? You go use cutlass cut am?
I fit give you my number. No, no be number. If you go use cutlass cut am give me, make I carry go house.
Brotherhood no dey proud of you. Ah. Eh?
No, see people wey like am, na office. Take one now.
Talk now. - No, I no dey, o. Make I take am, make I give you my number, we go date together, enjoy ourselves. - Ah.
Call that guy for me. Okay. Yes, call am.
Say... Thank you. Call am for me.
End of transcript · 156 words
TranslateMom transcribes and translates videos from X, TikTok, YouTube and Instagram. Paste a link and you get a page like this one, in your language.